
There you have it - same sex marriage is now legal nationwide in the US
Get ready, they will bring it down here and force it on the church so your bible will be amended accordingly, after all na human being write am and na human beings go amend am. What will Nigerian (or African) Christians say when Christianity makes same sex marriage ok before man and God? Yeye dey small. Na all those Africans wey dey see oyinbo people as superior human beings wey sabi God pass our fore fathers...









